Difference between revisions of "dodo"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: ''dodo'' meaning ''plantain'' | + | From: Yoruba ''dodo'' meaning ''plantain'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 14:04, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba dodo meaning plantain
Pronunciation
- dòdò
Noun
- Ripe plantain wey de fry
- I dey like dodo and beans. — (Egbokhare_2021, I like eating fried ripe plantain and beans.)
Translations
English: Fried ripe plantain
Adjective
- Person wey weak or dey do like who no get power.
- See as di guy de do like dodo, na ajebutter? — (NSC_Abonyi_2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon?)
- Person wey e prick no de fit raise.
- Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo? — (NSC_Abonyi_2020, That man and his wife are always fighting by midinight, are you sure that he is not a two minute man with weak erection?)
Synonyms
Translations
- English: weakling, impotent