Difference between revisions of "drag leg"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make person dey do [[smesme]].
+
# Make person no dey waka sharp sharp as e suppose.
:* {{ux|dv| You still dey '''drag leg''', I don comot jor.|( You are delaying; I am leaving!)}}
+
#:* {{ux|dv| Baba, do normal naw. We don late, waka well. You no be small pikin. You dey drag leg like sey dem go dey wait for us. | (Bro, behave! We are late, walk well. You are not a child. You are walking slugglishly as if they will wait for us.) }}
:* {{ux|dv| Waka quick quick no dey '''drag leg''' like edede. |(Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)}}
+
# Make person dey do [[smesme]].
 +
#:* {{ux|dv| You still dey '''drag leg''', I don comot jor.|( You are delaying; I am leaving!)}}
 +
#:* {{ux|dv| Waka quick quick no dey '''drag leg''' like edede. |(Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 09:02, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English drag and leg

Pronunciation

  • drág lɛ̀g

Play Play

Verb phrase

  1. Make person no dey waka sharp sharp as e suppose.
    • Baba, do normal naw. We don late, waka well. You no be small pikin. You dey drag leg like sey dem go dey wait for us.  —  (Bro, behave! We are late, walk well. You are not a child. You are walking slugglishly as if they will wait for us.)
  2. Make person dey do smesme.
    • You still dey drag leg, I don comot jor.  — ( You are delaying; I am leaving!)
    • Waka quick quick no dey drag leg like edede.  — (Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sluggishly