Difference between revisions of "drag leg"
Line 22: | Line 22: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''sluggishly'' | + | * English: ''sluggishly'', ''shuffle'' |
Latest revision as of 09:03, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English drag and leg
Pronunciation
- drág lɛ̀g
Verb phrase
- Make person no dey waka sharp sharp as e suppose.
- Baba, do normal naw. We don late, waka well. You no be small pikin. You dey drag leg like sey dem go dey wait for us. — (Bro, behave! We are late, walk well. You are not a child. You are walking slugglishly as if they will wait for us.)
- Make person dey do smesme.
- You still dey drag leg, I don comot jor. — ( You are delaying; I am leaving!)
- Waka quick quick no dey drag leg like edede. — (Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: sluggishly, shuffle