Difference between revisions of "ehen"

Line 18: Line 18:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
ehen:
+
Na word wey dey show sey person wan hear or dey follow wetin anoder person dey talk or happy put sey hand meet anoder person.
 
 
 
 
#: {{ux|dv|'''Ehen''' just go your thing, your thing o. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__55, ehen just go do your own thing.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
:*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}}
 +
:*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |(NSC_Abonyi_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)}}
 +
:{{ux|dv|'''Ehen''' as police ''gbab'' am for night na God don catch am for di [[kurukere]] waka wey e take de dey. |(NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* hm, mstchew, okay, ehn, yes, toh, aha, shey
+
* [[okay]], [[oya]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 +
* [[shey]]
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:
+
* English: ''Yes, alright, okay'', ''serves him right''

Revision as of 06:46, 30 January 2021

Naija

Alternative forms

ehn

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̃

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 118
  • Frequency rank in NSC treebank: 120
  • Frequency in raw corpus: 817
  • Frequency rank in raw corpus: 427

Interjection

Na word wey dey show sey person wan hear or dey follow wetin anoder person dey talk or happy put sey hand meet anoder person.

  • Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far.  — (NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
  • Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen?  — (NSC_Abonyi_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
Ehen as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey.  — (NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)

Synonyms

Antonyms


Translations

  • English: Yes, alright, okay, serves him right