Difference between revisions of "ehen"

Line 22: Line 22:
 
:*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}}
 
:*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |(NSC_Abonyi_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)}}
 
:*{{ux|dv|'''Ehen''' as police ''gbab'' am for night na God don catch am for di [[kurukere]] waka wey e take de dey. |(NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Ehen''', as police ''gbab'' am for night na God don catch am for di [[kurukere]] waka wey e take de dey. |(NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 06:56, 30 January 2021

Naija

Alternative forms

ehn

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̃

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 118
  • Frequency rank in NSC treebank: 120
  • Frequency in raw corpus: 817
  • Frequency rank in raw corpus: 427

Adverb

Na word wey dey show sey person wan hear or dey follow wetin anoder person dey talk or happy put sey hand meet anoder person.

  • Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far.  — (NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
  • Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen?  — (NSC_Abonyi_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
  • Ehen, as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey.  — (NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Yes, alright, okay, serves him right