ehen
Naija
Alternative forms
ehn
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɛ̀hɛ̃
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 118
- Frequency rank in NSC treebank: 120
- Frequency in raw corpus: 817
- Frequency rank in raw corpus: 427
Adverb
Na word wey dey show sey person wan hear or dey follow wetin anoder person dey talk or happy put sey hand meet anoder person.
- Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. — (NSC_Abonyi_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
- Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen? — (NSC_Abonyi_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
- Ehen as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey. — (NSC_Abonyi_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Yes, alright, okay, serves him right