Difference between revisions of "eye"

 
(43 intermediate revisions by 10 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*
+
* áì
 
<sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 24
 
* Frequency rank in NSC treebank: 401
 
* Frequency in raw corpus: 1768
 
* Frequency rank in raw corpus: 217
 
 
 
===Definition===
 
Wetin person dey take see light.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Di part of man body wey e dey take see tings well.
+
#Part of person body wey e dey take see someting.
#:* {{ux|dv|My '''eye''' dey pain me since morning o |(NSC__Shulammite_2020_ My eye had been paining me since morning. )}}
+
#:* {{ux|dv| My '''eye''' dey pain me since morning o.|(My eyes have been hurting  since morning. )}}
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, He looked at the police officer eye ball to eye ball.)}}
+
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)}}
#:* {{ux|dv|Stone don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand outside.|(NSC__Shulammite_2020_ Stone particles had entered his eye while playing outside with sand.)}}
+
#:* {{ux|dv| Sand don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand for outside.|(He got some sand in his eye while playing with sand outside.)}}
#Di wey person dey look something/somebody.
+
#Di way wey person dey look something/somebody.
 
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}}
 
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}}
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect say make e take look me? |(deuber__6567,  How do I expect him to view me?)}}
+
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect sey make e take look me?|(deuber__6567,  How do I expect him to view me?)}}  
#: {{ux|dv|Put '''eye''' down. |(jw__30546, __no translation__)}}
 
#Person wey start dey wise up.
 
#:* {{ux|dv|Come dey open '''eye''' small. |(WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__19, Then, I started seeing thing from my different perspective.)}}
 
#Dem dey monitor person waka waka.
 
#:* {{ux|dv|You don dey put me for '''eye'''. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started monitoring me.)}}
 
#Person deal with anoder person.
 
#:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people '''eye'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}}
 
#Condition where person dey vex.
 
#:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona '''eye''' dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona, is in a provoked state.)}}
 
#As per person join mouth put for something.
 
#:* {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put '''eye''' and mouth ontop. |(bbc__95224,  The main gist is that, we are only supporting sports and politics.)}}
 
#:* {{ux|dv|dem wan put '''eye''' and mouth, so dat di discussion no go turn to fight-fight. |(bbc__25440, They want to participate in the discussion, to avoid any argument and fight.)}}
 
#Person dey do watin dem know sey e bad.
 
#:* {{ux|dv|God go punish people wey open '''eye''' do wetin e no like.​— Heb. |(jw__32645, God will punish those who intentionally do what he hates.)}}
 
#Person no gree with something/person.
 
#:* {{ux|dv|Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey see '''eye''' to '''eye''' wit di way di party dey waka. |(bbc__63889, Like Saraki, Kwankwaso left from APC and re-joined PDP when he stopped agreeing with the manner in which they run the party.)}}
 
#Person don experience someting.
 
#:* {{ux|dv|If you don see love before '''eye''' too '''eye''', if you don see love before, you go know sey love dey exist. |(NST_cleaned__18824, If you've come face to face with love, if you've experienced it before, you'll know that love is real.)}}
 
#Person wey know how tings dey go.
 
#:* {{ux|dv| De plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di shine '''eye''' for weti e di do. |(bbc__27632, His unavailability in the country, has made the citizen curious of his affairs.)}}
 
#:* {{ux|dv|All kontri dem need for look for how their future go be, shine '''eye''' for educate young pipo, especially girl pikin dem, e bi important for promote stem education for girls. |(bbc__300, The country needs to look for ways to ensure her future, by paying attention to the education of the young people, especially the girl child. It is important to promote the girl child education.)}}
 
#Person dey focus on top one matter.
 
#:* {{ux|dv| Auba continue di new campaign from where im stop di last one - with im movement wey no dey end and sharp '''eye''' for goal to strike reach eight times for di first six games wey di league play. |(bbc__8664, Auba continued his new campaign from where he stopped the last one. With his unending movement and focus on how to score goals up to eight times for the first six games of the league played.)}}
 
  
====Derived forms====
 
* [[beta eye]], [[man eye]], [[eye sake]],[[eye man]], [[pipo eye]], [[side eye]], [[shine eye]],
 
===Synonyms===
 
*[[eye eye]], [[longer throat]], [[sharp eye]], [[eye to eye]], [[put eye]], [[red eye]]
 
  
===Antonyms===
+
====Related forms====
*[[small eye]]
+
* [[put eye]], [[open eye]], [[red eye]], [[shine eye]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''eye, stare, greedy, smart, aware''
+
* English: ''eye, view
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person dey look sombody wan kain wan kain.
+
*Make person dey do face one kind one kind wey dey show sey e dey vex for person.
#:*{{ux|dv|For di fight today ehn! na so dem begin to dey eye dem sef |(NSC__Shulammite_2020_ During the fight today, they started making faces at each other.)}}y
+
#:*{{ux|dv|For di meeting today ehn! Na so dem start to dey '''eye''' demsef.|(NSC_2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)}}  
 
#Make person dey get longer throat for someting.
 
#Make person dey get longer throat for someting.
#:* {{ux|dv|Saraki na number three oga for Nigeria goment and e belike say im dey '''eye''' to be Presido Supreme Court don pass judgement say senate president Dr. |(bbc__87021, Saraki is the third most ranked person in Nigeria government, and it seems as if he wants to contest for the post of the president. the Supreme Court  has passed the verdict..)}}
+
#:* {{ux|dv|Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey '''eye''' to be Presido.|(bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)}}
#:* {{ux|dv|Some men na big '''eye''' dem get, |(NST_cleaned__14300, Some men are just greedy.)}}
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[big eye]]
  
====Derived forms====
+
===Synonyms===
* [[beta eye]], [[eye man]],[[shine eye]], [[big eye]],
+
* [[longer throat]]
  
===Synonyms===
 
*[[eye eye]], [[longer throat]]
 
===Antonyms===
 
*[[small eye]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''making faces, greedy''
+
* English: ''make faces, greedy''
 +
 
 +
 
 +
===Idiom===
 +
*Chop eye
 +
Make person deal with another person.
 +
:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people eye.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}}
 +
*Eye red
 +
Dey person get ginger to do something.
 +
:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are eager.)}}
 +
*Sey person dey vex.
 +
:* {{ux|dv|Bros, your eye dey red. Beans sef no dey.|(NSC_2022, Bros, I am broke. I don't even have beans.)}}
 +
:* {{ux|dv| No die for here o. Call your papa. Tell am sey atall atall make e arrange something.Tell am sey eye red. Clear am sey eye red die!|(NSC_2022,Don’t die here. Call your father. Tell him to send you something, no matter how small. Tell him that you are broke. Tell him that you are very broke.)}}

Latest revision as of 11:46, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English eye

Pronunciation

  • áì

Play Play

Noun

  1. Part of person body wey e dey take see someting.
    • My eye dey pain me since morning o.  — (My eyes have been hurting since morning. )
    • Look the police for eye.  — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
    • Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside.  — (He got some sand in his eye while playing with sand outside.)
  2. Di way wey person dey look something/somebody.
    • Which kind eye we go take look the work wey dem give us?  — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
    • Which eye I expect sey make e take look me?  — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)


Related forms

Translations

  • English: eye, view

Verb

  • Make person dey do face one kind one kind wey dey show sey e dey vex for person.
    • For di meeting today ehn! Na so dem start to dey eye demsef.  — (NSC_2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)
  1. Make person dey get longer throat for someting.
    • Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido.  — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: make faces, greedy


Idiom

  • Chop eye

Make person deal with another person.

  • E be like sey I go chop people eye.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
  • Eye red

Dey person get ginger to do something.

  • Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red.  — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are eager.)
  • Sey person dey vex.
  • Bros, your eye dey red. Beans sef no dey.  — (NSC_2022, Bros, I am broke. I don't even have beans.)
  • No die for here o. Call your papa. Tell am sey atall atall make e arrange something.Tell am sey eye red. Clear am sey eye red die!  — (NSC_2022,Don’t die here. Call your father. Tell him to send you something, no matter how small. Tell him that you are broke. Tell him that you are very broke.)