Difference between revisions of "eye"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Line 36: | Line 28: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | *Make person dey do face one kind one kind. | |
#:*{{ux|dv|For di meeting today ehn! na so dem begin to dey '''eye''' demsef |(NSC__Shulammite_2020_ During the meeting today, they were making faces at each other.)}} | #:*{{ux|dv|For di meeting today ehn! na so dem begin to dey '''eye''' demsef |(NSC__Shulammite_2020_ During the meeting today, they were making faces at each other.)}} | ||
#Make person dey get longer throat for someting. | #Make person dey get longer throat for someting. |
Revision as of 13:04, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English eye
Pronunciation
- áì
Noun
- Di part of person body wey e dey take see someting.
- My eye dey pain me since morning o — (NSC__Shulammite_2020_ My eyes have been hurting since morning. )
- Look the police for eye. — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
- Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside. — (NSC__Shulammite_2020_ Sand entered his eye while playing with sand outside.)
- Di way person dey look something/somebody.
- Which kind eye we go take look the work wey dem give us? — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
- Which eye I expect say make e take look me? — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)
- Na make person deal with anoder person.
- E be like sey I go chop people eye. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
- Condition where person dey vex.
- Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)
Related forms
Translations
- English: eye, view, anger
Verb
- Make person dey do face one kind one kind.
- For di meeting today ehn! na so dem begin to dey eye demsef — (NSC__Shulammite_2020_ During the meeting today, they were making faces at each other.)
- Make person dey get longer throat for someting.
- Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido. — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: to make faces, greedy