Difference between revisions of "eye"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Di part of person body wey e dey take see someting.
 
#Di part of person body wey e dey take see someting.
#:* {{ux|dv| My '''eye''' dey pain me since morning o |(NSC__Shulammite_2020_ My eyes have been hurting  since morning. )}}
+
#:* {{ux|dv| My '''eye''' dey pain me since morning o |(NSC__Olukayode.S.M_2020, My eyes have been hurting  since morning. )}}
 
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)}}
 
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)}}
 
#:* {{ux|dv| Sand don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand for outside.|(NSC__Shulammite_2020_ Sand entered his eye while playing with sand outside.)}}
 
#:* {{ux|dv| Sand don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand for outside.|(NSC__Shulammite_2020_ Sand entered his eye while playing with sand outside.)}}
Line 29: Line 29:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
*Make person dey do face one kind one kind.
 
*Make person dey do face one kind one kind.
#:*{{ux|dv|For di meeting today ehn! na so dem begin to dey '''eye''' demsef |(NSC__Shulammite_2020_ During the meeting today, they were making faces at each other.)}}  
+
#:*{{ux|dv|For di meeting today ehn! na so dem begin to dey '''eye''' demsef |(NSC__Olukayode.S.M 2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)}}  
 
#Make person dey get longer throat for someting.
 
#Make person dey get longer throat for someting.
 
#:* {{ux|dv|Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey '''eye''' to be Presido.  |(bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems  he wants to contest for the post of the president.)}}
 
Revision as of 13:07, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: English eye

Pronunciation

  • áì

Play Play

Noun

  1. Di part of person body wey e dey take see someting.
    • My eye dey pain me since morning o  — (NSC__Olukayode.S.M_2020, My eyes have been hurting since morning. )
    • Look the police for eye.  — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
    • Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside.  — (NSC__Shulammite_2020_ Sand entered his eye while playing with sand outside.)
  2. Di way person dey look something/somebody.
    • Which kind eye we go take look the work wey dem give us?  — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
    • Which eye I expect say make e take look me?  — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)
  3. Na make person deal with anoder person.
    • E be like sey I go chop people eye.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
  4. Condition where person dey vex.
    • Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red.  — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)

Related forms

Translations

  • English: eye, view, anger

Verb

  • Make person dey do face one kind one kind.
    • For di meeting today ehn! na so dem begin to dey eye demsef  — (NSC__Olukayode.S.M 2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)
  1. Make person dey get longer throat for someting.
    • Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido.  — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: to make faces, greedy