Difference between revisions of "eye"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
#:* {{ux|dv| My '''eye''' dey pain me since morning o |(NSC__Olukayode.S.M_2020, My eyes have been hurting since morning. )}} | #:* {{ux|dv| My '''eye''' dey pain me since morning o |(NSC__Olukayode.S.M_2020, My eyes have been hurting since morning. )}} | ||
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)}} | #:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Sand don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand for outside.|( | + | #:* {{ux|dv| Sand don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand for outside.|(NSC__Olukayode.S.M 2020, Sand entered his eye while playing with sand outside.)}} |
#Di way person dey look something/somebody. | #Di way person dey look something/somebody. | ||
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}} | #:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}} |
Revision as of 13:08, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English eye
Pronunciation
- áì
Noun
- Di part of person body wey e dey take see someting.
- My eye dey pain me since morning o — (NSC__Olukayode.S.M_2020, My eyes have been hurting since morning. )
- Look the police for eye. — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
- Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside. — (NSC__Olukayode.S.M 2020, Sand entered his eye while playing with sand outside.)
- Di way person dey look something/somebody.
- Which kind eye we go take look the work wey dem give us? — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
- Which eye I expect say make e take look me? — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)
- Na make person deal with anoder person.
- E be like sey I go chop people eye. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
- Condition where person dey vex.
- Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)
Related forms
Translations
- English: eye, view, anger
Verb
- Make person dey do face one kind one kind.
- For di meeting today ehn! na so dem begin to dey eye demsef — (NSC__Olukayode.S.M 2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)
- Make person dey get longer throat for someting.
- Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido. — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: to make faces, greedy