Difference between revisions of "fall"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
+ | # Make someting wey standup before reach ground. | ||
+ | #:* {{ux|dv| As e be sey you want dey press phone dey waka, you go fall [[naw]].|(NSC_2021, Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|Stand up abeg, na small gutter na im you dey '''fall''' put. |(NSC_2021, Stand up please! You fell into that small ditch.)}} | ||
#Make someting go down. | #Make someting go down. | ||
#: {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)}} | #: {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)}} | ||
Line 15: | Line 18: | ||
#: {{ux|dv|Heavy rain come start to '''fall'''. |(jw__17548, Then it started raining heavily.)}} | #: {{ux|dv|Heavy rain come start to '''fall'''. |(jw__17548, Then it started raining heavily.)}} | ||
#: {{ux|dv|Rain come dey '''fall'''. |(ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)}} | #: {{ux|dv|Rain come dey '''fall'''. |(ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)}} | ||
− | #Make | + | # Make person start to dey like person |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Na mumu dey ''fall'' for person. |(NSC_2021, Only fools fall in love.)}} |
− | ===Related form=== | + | #: {{ux|dv| Na small small talk and all dose [[yeye]] midnight call dey make you '''fall''' for am so. |(NSC_2021, All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)}} |
− | * [[ | + | ====Related form==== |
+ | * [[fallinghand]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[drop]] | * [[drop]] | ||
Line 25: | Line 29: | ||
* [[up]] | * [[up]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''collapse,fall'' | + | * English: ''collapse'', ''fall'', ''develop emotions'' |
+ | |||
+ | ====Transitive==== | ||
+ | # Make someting disappoint person. | ||
+ | #:* {{ux|dv|If I go dat one, di thing go come '''fall''' my hand. |(NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Wetin you with am don first talk, you later go '''fall''' in hand. |(NSC_2021, The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)}} | ||
+ | # Make dem [[kpai]] person | ||
+ | #:* {{ux|dv| De '''fall''' person for main gate. |(NSC_2021, Someone has been murdered at the main gate.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Wetin do am? Person '''fall''' am or e sick die? |(NSC_2021, What happened to him? Was he murdered or did he die from sickness?)}} | ||
+ | |||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[fall hand]], [[fallinghand]] | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[kpai]], [[kill]], [[off]] | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''disappoint'', ''murder'', ''assassinate'' |
Revision as of 10:45, 30 July 2021
Naija
Etymology
From English: fall
Pronunciation
- fɔ̂
Verb
Intransitive
- Make someting wey standup before reach ground.
- As e be sey you want dey press phone dey waka, you go fall naw. — (NSC_2021, Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)
- Stand up abeg, na small gutter na im you dey fall put. — (NSC_2021, Stand up please! You fell into that small ditch.)
- Make someting go down.
- That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o. — Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)
- E fall. — (IBA_13_Road-Safety_M__39, He/ she fell.)
- Make someting drop for ground.
- Heavy rain come start to fall. — (jw__17548, Then it started raining heavily.)
- Rain come dey fall. — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
- Make person start to dey like person
- Na mumu dey fall for person. — (NSC_2021, Only fools fall in love.)
- Na small small talk and all dose yeye midnight call dey make you fall for am so. — (NSC_2021, All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: collapse, fall, develop emotions
Transitive
- Make someting disappoint person.
- If I go dat one, di thing go come fall my hand. — (NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)
- Wetin you with am don first talk, you later go fall in hand. — (NSC_2021, The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)
- Make dem kpai person
- De fall person for main gate. — (NSC_2021, Someone has been murdered at the main gate.)
- Wetin do am? Person fall am or e sick die? — (NSC_2021, What happened to him? Was he murdered or did he die from sickness?)
Related Forms
Synonyms
Translation
- English: disappoint, murder, assassinate