Difference between revisions of "fall"

Line 11: Line 11:
 
#:* {{ux|dv| As e be sey you want dey press phone dey waka, you go '''fall''' [[naw]].|(NSC_2021, Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)}}
 
#:* {{ux|dv| As e be sey you want dey press phone dey waka, you go '''fall''' [[naw]].|(NSC_2021, Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)}}
 
#:* {{ux|dv|Stand up abeg, na small gutter na im you dey '''fall''' put. |(NSC_2021, Stand up please! You fell into that small ditch.)}}
 
#:* {{ux|dv|Stand up abeg, na small gutter na im you dey '''fall''' put. |(NSC_2021, Stand up please! You fell into that small ditch.)}}
#Make someting go down.
 
#:* {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)}}
 
#:* {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)}}
#:* {{ux|dv|E '''fall'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__39, He/ she fell.)}}
 
#Make someting [[drop]] for ground.
 
#Make someting [[drop]] for ground.
 
#:* {{ux|dv|Heavy rain come start to '''fall'''. |(jw__17548, Then it started raining heavily.)}}
 
#:* {{ux|dv|Heavy rain come start to '''fall'''. |(jw__17548, Then it started raining heavily.)}}
Line 22: Line 20:
 
#:* {{ux|Dat no be club again naw. Na monkey post team una be. Before una '''fall''' we for fit try call una team. Una suppose change go dey di ball boy for better better team. Una coach gaan, if e sell gala e go fit am.|(NSC_2022, That’s no longer a football team. You are a five aside team now. Before you fell we could have tried to call you a proper team. You should all become ball boys for a proper team.  Your coach will even benefit from selling beef sausages.)}}
 
#Make di money wey de dey use buy someting no many again.
 
#Make di money wey de dey use buy someting no many again.
#:* {{ux|You no go fit sell di car for dat price again, di price don '''fall'''.|(NSC_2022, You can’t sell the car for that price anymore, the price has fallen.)
+
#:* {{ux|You no go fit sell di car for dat price again, di price don '''fall'''.|(NSC_2022, You can’t sell the car for that price anymore, the price has fallen.)}}
Once price of something go up for market, e no dey ever fall again. (Once the price of a commodity goes up in the market, it never comes back down.)}}
+
#:* {{ux| Once price of something go up for market, e no dey ever '''fall''' again.|(NSC_2022, Once the price of a commodity goes up in the market, it never comes back down.)}}
 
# Make person start to dey like person.
 
# Make person start to dey like person.
#:* {{ux|dv| Na mumu dey ''fall'' for person. |(NSC_2021, Only fools fall in love.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na mumu dey '''fall''' for person. |(NSC_2021, Only fools fall in love.)}}
#: {{ux|dv| Na small small talk and all dose [[yeye]] midnight call dey make you '''fall''' for am so. |(NSC_2021, All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na small small talk and all dose [[yeye]] midnight call dey make you '''fall''' for am so. |(NSC_2021, All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)}}
 
# Make someting disappoint person.
 
# Make someting disappoint person.
 
#:* {{ux|dv|If I go dat one, di thing go come '''fall''' my hand.|(NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)}}
 
#:* {{ux|dv|If I go dat one, di thing go come '''fall''' my hand.|(NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)}}
#:* {{ux|dv| Wetin you with am don first talk, you later go '''fall''' in hand. |(NSC_2021, The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)}}
+
#:* {{ux|dv| Wetin you with am don first talk, you later go '''fall''' in hand.|(NSC_2021, The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)}}
 
# Make dem [[kpai]] person
 
# Make dem [[kpai]] person
 
#:* {{ux|dv| De '''fall''' person for main gate. |(NSC_2021, Someone has been murdered at the main gate.)}}
 
#:* {{ux|dv| De '''fall''' person for main gate. |(NSC_2021, Someone has been murdered at the main gate.)}}

Revision as of 11:57, 5 July 2022

Naija

Etymology

From English: fall

Pronunciation

  • fɔ̂

Play Play

Verb

  1. Make someting wey standup before reach ground.
    • As e be sey you want dey press phone dey waka, you go fall naw.  — (NSC_2021, Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)
    • Stand up abeg, na small gutter na im you dey fall put.  — (NSC_2021, Stand up please! You fell into that small ditch.)
    • That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o.  — Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)
  2. Make someting drop for ground.
    • Heavy rain come start to fall.  — (jw__17548, Then it started raining heavily.)
    • Rain come dey fall.  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
  3. Make someting someting or person wey dey do well well before no do well again.
    • (NSC_2022, You all like nothing than to claim that you were once giants. How about now? Have you not fallen? The fact that you once had it means nothing.)  — {{{3}}}
    • (NSC_2022, Because She/He fell does not make everyone who preaches a liar or a thief.)  — {{{3}}}
    • (NSC_2022, That’s no longer a football team. You are a five aside team now. Before you fell we could have tried to call you a proper team. You should all become ball boys for a proper team. Your coach will even benefit from selling beef sausages.)  — {{{3}}}
  4. Make di money wey de dey use buy someting no many again.
    • (NSC_2022, You can’t sell the car for that price anymore, the price has fallen.)  — {{{3}}}
    • (NSC_2022, Once the price of a commodity goes up in the market, it never comes back down.)  — {{{3}}}
  5. Make person start to dey like person.
    • Na mumu dey fall for person.  — (NSC_2021, Only fools fall in love.)
    • Na small small talk and all dose yeye midnight call dey make you fall for am so.  — (NSC_2021, All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)
  6. Make someting disappoint person.
    • If I go dat one, di thing go come fall my hand.  — (NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)
    • Wetin you with am don first talk, you later go fall in hand.  — (NSC_2021, The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)
  7. Make dem kpai person
    • De fall person for main gate.  — (NSC_2021, Someone has been murdered at the main gate.)
    • Wetin do am? Person fall am or e sick die?  — (NSC_2021, What happened to him? Was he murdered or did he die from sickness?)
Related Forms

fall hand, fallinghand

Synonyms

drop, kpai, kill, off

Antonyms

up

Translation
  • English: collapse, fall, develope, disappoint emotions, disappoint, murder, assassinate