Difference between revisions of "fall"

m (Conversion script moved page Fall to fall: Converting page titles to lowercase)
 
(12 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* blow 0.76 324, hot 0.69 346, smell 0.69 97, heavy 0.68 456, shake 0.67 366, wash 0.67 250, rain 0.66 446, scatter 0.66 441, pour 0.64 199
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English fall
+
From English: ''fall''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* fɔ̂
 
* fɔ̂
 
<sm2>Pcm-ng-fall.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fall.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-fall.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-fall.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 33
 
* Frequency rank in NSC treebank: 326
 
* Frequency in raw corpus: 824
 
* Frequency rank in raw corpus: 422
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
fall: collapse, crash (of plane) -- Definition in Naija?
+
# Make someting wey standup before reach ground.
 
+
#:* {{ux|dv| As e be sey you want dey press phone dey waka, you go '''fall''' [[naw]].|(Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Stand up abeg, na small gutter na im you dey '''fall''' put. |(Stand up please! You fell into that small ditch.)}}
 +
#:* {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|(That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)}}
 +
#Make someting [[drop]] for ground.
 +
#:* {{ux|dv|Heavy rain come start to '''fall'''. |(jw__17548, Then it started raining heavily.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Rain come dey '''fall'''. |(ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)}}
 +
#Make someting someting or person wey dey do well well before no do well again.
 +
#:*{{ux|dv|Noting wey una like pass to dey claim sey before before una be giant. Now nko? Una never '''fall'''? I get am before no be property, baba.|(You all like nothing than to claim that you were once giants. How about now? Have you not fallen? The fact that you once had it means nothing.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Because sey im '''fall''' no mean sey everybody wey dey preach dey lie or sey dem be tief.|(Because She/He fell does not make everyone who preaches a liar or a thief.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Dat no be club again naw. Na monkey post team una be. Before una '''fall''' we for fit try call una team. Una suppose change go dey di ball boy for better better team. Una coach gaan, if e sell gala e go fit am.|(That’s no longer a football team. You are a five aside team now. Before you fell we could have tried to call you a proper team. You should all become ball boys for a proper team.  Your coach will even benefit from selling beef sausages.)}}
 +
#Make di money wey de dey use buy someting no many again.
 +
#:*{{ux|dv|You no go fit sell di car for dat price again, di price don '''fall'''.|(You can’t sell the car for that price anymore, the price has fallen.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Once price of something go up for market, e no dey ever '''fall''' again.|(Once the price of a commodity goes up in the market, it never comes back down.)}}
 +
# Make person start to dey like person.
 +
#:* {{ux|dv| Na mumu dey '''fall''' for person. |(Only fools fall in love.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Na small small talk and all dose [[yeye]] midnight call dey make you '''fall''' for am so. |(All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)}}
 +
# Make someting disappoint person.
 +
#:* {{ux|dv|If I go dat one, di thing go come '''fall''' my hand.|(NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Wetin you with am don first talk, you later go '''fall''' in hand.|(The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)}}
 +
# Make dem [[kpai]] person
 +
#:* {{ux|dv| De '''fall''' person for main gate. |(Someone has been murdered at the main gate.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Wetin do am? Person '''fall''' am or e sick die? |(What happened to him? Was he murdered or did he die from sickness?)}}
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
=====Related Forms=====
#: {{ux|dv|That big house wey dey Ibeju Lekki, '''fall''' yesterday o.|no translation}}
+
[[fall hand]], [[fallinghand]]
# - (frequency:41)
 
#: {{ux|dv|Rain want '''fall'''. |(jw__30876, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Rain don begin '''fall'''. |(deuber__6021, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|Heavy rain come start to '''fall'''. |(jw__17548, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Watch as di rainmaker voke rain to '''fall''' |(bbc__98128, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|Wonder whether rain wan '''fall''' for dry season. |(katakata__388, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|one very high building, '''fall''' for ground, e don die, be dat. |(NST_cleaned__41217, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|People go dey '''fall'''. |(ENU_15_Music_M__42, People will be falling.)}}
 
#: {{ux|dv|Rain come dey '''fall'''. |(ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)}}
 
# nsubj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|E '''fall'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__39, She fell.)}}
 
#: {{ux|dv|'If you '''fall''', na game ova' ' |(bbc__9019, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Di rain wey don '''fall''' don dey pass all di rain wey don '''fall''' before. |(bbc__37704, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I no know sey all dat rain wey dey '''fall''', baba God just dey protect im own pikin. |(ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__48, I didn't know that the rain that was falling... it was God the Father protecting his own child.)}}
 
# aux (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|‘E don '''fall'''! |(jw__48967, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Con '''fall''', die guy! |(NST_cleaned__21744, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|E fo~, '''fall''' my hand eh, '''fall''' my hand. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__185, He disappointed... disappointed me... disappointed me.)}}
 
#: {{ux|dv|If I go dat one, di thing go come '''fall''' my hand. |(NST_cleaned__201, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Naim di cat, as di cat '''fall''' ground, naim e turn to human being. |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__31, Then the cat... as the cat fell on the ground, then it turned to human.)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Enang say dis wan no be joking mata as any lawmaker wey '''fall''' short of dis one go just get red card immediately. |(bbc__76604, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Weather sabi change well- well for Norway, di kontri get four seasons: winter, spring, summer, and '''fall'''. |(bbc__98406, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dennis buy rose flower for Lorraine after di attack, and one month later even though di flowers don dry, dem never begin break and '''fall'''. |(bbc__30089, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Comfort Onyayi Daniel Comfort hair begin '''fall''' after she start chemotherapy. |(bbc__25964, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Civil Aviation Authority NCAA say, dem still dey investigate wetin make di door '''fall''' as di plane touch ground but so far dem don fix di door, make sure say everything dey okay and now di plane don return to flying few hours after di door '''fall'''. |(bbc__72997, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* blow 0.76 324, hot 0.69 346, smell 0.69 97, heavy 0.68 456, shake 0.67 366, wash 0.67 250, rain 0.66 446, scatter 0.66 441, pour 0.64 199
 
  
 +
=====Synonyms=====
 +
[[drop]], [[kpai]], [[kill]], [[off]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* blow 0.76 324, hot 0.69 346, smell 0.69 97, heavy 0.68 456, shake 0.67 366, wash 0.67 250, rain 0.66 446, scatter 0.66 441, pour 0.64 199
+
[[up]]
 
+
=====Translation=====
====Translations====
+
* English: ''collapse, fall, develope, disappoint emotions, disappoint, murder, assassinate''
* English: collapse, crash (of plane)
 

Latest revision as of 11:57, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: fall

Pronunciation

  • fɔ̂

Play Play

Verb

  1. Make someting wey standup before reach ground.
    • As e be sey you want dey press phone dey waka, you go fall naw.  — (Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)
    • Stand up abeg, na small gutter na im you dey fall put.  — (Stand up please! You fell into that small ditch.)
    • That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o.  — (That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)
  2. Make someting drop for ground.
    • Heavy rain come start to fall.  — (jw__17548, Then it started raining heavily.)
    • Rain come dey fall.  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
  3. Make someting someting or person wey dey do well well before no do well again.
    • Noting wey una like pass to dey claim sey before before una be giant. Now nko? Una never fall? I get am before no be property, baba.  — (You all like nothing than to claim that you were once giants. How about now? Have you not fallen? The fact that you once had it means nothing.)
    • Because sey im fall no mean sey everybody wey dey preach dey lie or sey dem be tief.  — (Because She/He fell does not make everyone who preaches a liar or a thief.)
    • Dat no be club again naw. Na monkey post team una be. Before una fall we for fit try call una team. Una suppose change go dey di ball boy for better better team. Una coach gaan, if e sell gala e go fit am.  — (That’s no longer a football team. You are a five aside team now. Before you fell we could have tried to call you a proper team. You should all become ball boys for a proper team. Your coach will even benefit from selling beef sausages.)
  4. Make di money wey de dey use buy someting no many again.
    • You no go fit sell di car for dat price again, di price don fall.  — (You can’t sell the car for that price anymore, the price has fallen.)
    • Once price of something go up for market, e no dey ever fall again.  — (Once the price of a commodity goes up in the market, it never comes back down.)
  5. Make person start to dey like person.
    • Na mumu dey fall for person.  — (Only fools fall in love.)
    • Na small small talk and all dose yeye midnight call dey make you fall for am so.  — (All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)
  6. Make someting disappoint person.
    • If I go dat one, di thing go come fall my hand.  — (NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)
    • Wetin you with am don first talk, you later go fall in hand.  — (The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)
  7. Make dem kpai person
    • De fall person for main gate.  — (Someone has been murdered at the main gate.)
    • Wetin do am? Person fall am or e sick die?  — (What happened to him? Was he murdered or did he die from sickness?)
Related Forms

fall hand, fallinghand

Synonyms

drop, kpai, kill, off

Antonyms

up

Translation
  • English: collapse, fall, develope, disappoint emotions, disappoint, murder, assassinate