fall
Naija
Etymology
From English: fall
Pronunciation
- fɔ̂
Verb
- Make someting wey standup before reach ground.
- As e be sey you want dey press phone dey waka, you go fall naw. — (NSC_2021, Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)
- Stand up abeg, na small gutter na im you dey fall put. — (NSC_2021, Stand up please! You fell into that small ditch.)
- Make someting go down.
- That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o. — Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)
- E fall. — (IBA_13_Road-Safety_M__39, He/ she fell.)
- Make someting drop for ground.
- Heavy rain come start to fall. — (jw__17548, Then it started raining heavily.)
- Rain come dey fall. — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
- Make someting someting or person wey dey do well well before no do well again.
- (NSC_2022, You all like nothing than to claim that you were once giants. How about now? Have you not fallen? The fact that you once had it means nothing.) — {{{3}}}
- (NSC_2022, Because She/He fell does not make everyone who preaches a liar or a thief.) — {{{3}}}
- (NSC_2022, That’s no longer a football team. You are a five aside team now. Before you fell we could have tried to call you a proper team. You should all become ball boys for a proper team. Your coach will even benefit from selling beef sausages.) — {{{3}}}
- Make di money wey de dey use buy someting no many again.
- (NSC_2022, You can’t sell the car for that price anymore, the price has fallen.)
Once price of something go up for market, e no dey ever fall again. (Once the price of a commodity goes up in the market, it never comes back down.) — {{{3}}}
- Make person start to dey like person.
- Na mumu dey fall for person. — (NSC_2021, Only fools fall in love.)
- Na small small talk and all dose yeye midnight call dey make you fall for am so. — (NSC_2021, All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)
- Make someting disappoint person.
- If I go dat one, di thing go come fall my hand. — (NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)
- Wetin you with am don first talk, you later go fall in hand. — (NSC_2021, The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)
- Make dem kpai person
- De fall person for main gate. — (NSC_2021, Someone has been murdered at the main gate.)
- Wetin do am? Person fall am or e sick die? — (NSC_2021, What happened to him? Was he murdered or did he die from sickness?)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: collapse, fall, develope, disappoint emotions, disappoint, murder, assassinate