fall

Revision as of 11:57, 5 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: fall

Pronunciation

  • fɔ̂

Play Play

Verb

  1. Make someting wey standup before reach ground.
    • As e be sey you want dey press phone dey waka, you go fall naw.  — (NSC_2021, Since you keep using your phone while you walk, you'll fall of course.)
    • Stand up abeg, na small gutter na im you dey fall put.  — (NSC_2021, Stand up please! You fell into that small ditch.)
    • That big house wey dey Ibeju Lekki, fall yesterday o.  — Egbokhare_2020, That big house at Ibeju Lekki collapsed yesterday.)
  2. Make someting drop for ground.
    • Heavy rain come start to fall.  — (jw__17548, Then it started raining heavily.)
    • Rain come dey fall.  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__16, Then, rain started falling.)
  3. Make someting someting or person wey dey do well well before no do well again.
    • (NSC_2022, You all like nothing than to claim that you were once giants. How about now? Have you not fallen? The fact that you once had it means nothing.)  — {{{3}}}
    • (NSC_2022, Because She/He fell does not make everyone who preaches a liar or a thief.)  — {{{3}}}
    • (NSC_2022, That’s no longer a football team. You are a five aside team now. Before you fell we could have tried to call you a proper team. You should all become ball boys for a proper team. Your coach will even benefit from selling beef sausages.)  — {{{3}}}
  4. Make di money wey de dey use buy someting no many again.
    • (NSC_2022, You can’t sell the car for that price anymore, the price has fallen.)  — {{{3}}}
    • (NSC_2022, Once the price of a commodity goes up in the market, it never comes back down.)  — {{{3}}}
  5. Make person start to dey like person.
    • Na mumu dey fall for person.  — (NSC_2021, Only fools fall in love.)
    • Na small small talk and all dose yeye midnight call dey make you fall for am so.  — (NSC_2021, All those small talks and stupid midnight calls have made you grow feelings for him/her.)
  6. Make someting disappoint person.
    • If I go dat one, di thing go come fall my hand.  — (NST_cleaned__201, If I attend, I will be disappointed.)
    • Wetin you with am don first talk, you later go fall in hand.  — (NSC_2021, The both of you had agreed and still you disappointed him/her.)
  7. Make dem kpai person
    • De fall person for main gate.  — (NSC_2021, Someone has been murdered at the main gate.)
    • Wetin do am? Person fall am or e sick die?  — (NSC_2021, What happened to him? Was he murdered or did he die from sickness?)
Related Forms

fall hand, fallinghand

Synonyms

drop, kpai, kill, off

Antonyms

up

Translation
  • English: collapse, fall, develope, disappoint emotions, disappoint, murder, assassinate