fearfear

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fìɛ̀fíɛ́

Play Play

Noun

  • Di way person too dey reason sey bad ting go happen.
  • Fearfear go kill you.  — (You will die of apprehension.)
  • Fearfear too dey worry dat man.  — (The man is frightened.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: apprehension, fright

Adjective

Person wey no get mind.

  • You be fearfear.  — (You are timid.)
  • Lanre na fearfear e no fit kill snake.  — (Lanre is fearful and he can not kill a snake.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: timid, fearful