Difference between revisions of "fear"
(→Verb) |
|||
Line 29: | Line 29: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey tink bad ting for mind. | + | Make person dey tink bad ting for [[mind]]. |
− | + | :* {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|( NSC_2020, I am not scared of you.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}} | |
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | *[[ | + | *[[fearfear]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[mind]] | * [[mind]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fear'' | * English: ''fear'' |
Revision as of 15:33, 4 February 2021
Naija
Etymology
From English: fear
Pronunciation
- fjɛ̂
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 14
- Frequency rank in NSC treebank: 582
- Frequency in raw corpus: 1170
- Frequency rank in raw corpus: 317
Noun
When person tink sey someting bad go happen.
- Na fear make you dey run so o. — (Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)
- Only say fear no dey gree me tell person. — (deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)
- Allen no tell her family about di attack because of fear — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear, terror
Verb
Make person dey tink bad ting for mind.
- I no dey fear you. — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
- Na im make dem dey fear us. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)
- Joseph comot fear for mind go meet Pilate. — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear