Difference between revisions of "fear"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | When person tink sey someting bad go happen. | + | * When person tink sey someting bad go happen. |
:* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}} | :* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}} | ||
:* {{ux|dv| Only say '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)}} | :* {{ux|dv| Only say '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)}} | ||
Line 19: | Line 19: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fear, terror'' | * English: ''fear, terror'' | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 12:09, 25 May 2021
Naija
Etymology
From English: fear
Pronunciation
- fjɛ̂
Noun
- When person tink sey someting bad go happen.
- Na fear make you dey run so o. — (Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)
- Only say fear no dey gree me tell person. — (deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)
- Allen no tell her family about di attack because of fear — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear, terror
Verb
Make person dey tink say bad ting go happen for mind.
- I no dey fear you. — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
- Na im make dem dey fear us. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)
- Joseph comot fear for mind go meet Pilate. — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear