Difference between revisions of "fear"

Line 10: Line 10:
 
* When person tink sey someting bad go happen.
 
* When person tink sey someting bad go happen.
 
:* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}}
 
:* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}}
:* {{ux|dv| Only say '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)}}
+
:* {{ux|dv| Only sey '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)}}
 
:* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear''' |(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}}
 
:* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear''' |(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 12:29, 30 July 2021

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fjɛ̂

Play Play

Noun

  • When person tink sey someting bad go happen.
  • Na fear make you dey run so o.  — (Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)
  • Only sey fear no dey gree me tell person.  — (deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)
  • Allen no tell her family about di attack because of fear  — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear, terror

Verb

Make person dey tink say bad ting go happen for mind.

  • I no dey fear you.  — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
  • Na im make dem dey fear us.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)
  • Joseph comot fear for mind go meet Pilate.  — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear