Difference between revisions of "fear"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* When person tink sey someting bad go happen.
+
* Di way wey person dey reason dey bad ting go happen.
 
:* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}}
 
:* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}}
 
:* {{ux|dv| Only sey '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)}}
 
:* {{ux|dv| Only sey '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)}}
:* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear''' |(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}}
+
:* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear'''.|(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}}
 
:* {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}}
 
:* {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
Line 22: Line 22:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person dey tink say  bad ting go happen.
+
#Make person dey reason sey bad ting go happen.
:* {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|( NSC_2020, I am not scared of you.)}}
+
#:* {{ux|dv|No dey '''fear'''. If e open eye for you open eye for am. (NSC_2022, Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)}}
 +
#:* {{ux|dv|No fear. Noting go happen. Laslas, dat day go come. (NSC_2022, Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)}}
 +
 
 +
#Make person dey reason sey person go do am bad ting.
 +
#:* {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|( NSC_2020, I am not scared of you.)}}
 
:* {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)}}
 
:* {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 13:03, 11 July 2022

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fjɛ̂

Play Play

Noun

  • Di way wey person dey reason dey bad ting go happen.
  • Na fear make you dey run so o.  — (Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)
  • Only sey fear no dey gree me tell person.  — (deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)
  • Allen no tell her family about di attack because of fear.  — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
  • Joseph comot fear for mind go meet Pilate.  — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear, terror

Verb

  1. Make person dey reason sey bad ting go happen.
    • No dey fear. If e open eye for you open eye for am. (NSC_2022, Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)  — {{{3}}}
    • No fear. Noting go happen. Laslas, dat day go come. (NSC_2022, Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)  — {{{3}}}
  1. Make person dey reason sey person go do am bad ting.
    • I no dey fear you.  — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
  • Na im make dem dey fear us.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)

Derived forms

Translations

  • English: fear