Difference between revisions of "fear"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Di way wey person dey reason dey bad ting go happen. |
− | :* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|( | + | :* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(You are running because you are afraid.)}} |
:* {{ux|dv| Only sey '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)}} | :* {{ux|dv| Only sey '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear''' |(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}} | + | :* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear'''.|(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}} |
:* {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}} | :* {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
Line 22: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey | + | #Make person dey reason sey bad ting go happen. |
− | :* {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|( | + | #:* {{ux|dv|No dey '''fear'''. If e open eye for you open eye for am.|(Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are | + | #:* {{ux|dv|No '''fear'''. Noting go happen. Laslas, dat day go come. |(Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)}} |
− | ==== | + | #Make person dey reason sey person go do am bad ting. |
+ | #:* {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|(I am not scared of you.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are scared of us.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
*[[fearfear]] | *[[fearfear]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fear'' | * English: ''fear'' |
Latest revision as of 12:05, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: fear
Pronunciation
- fjɛ̂
Noun
- Di way wey person dey reason dey bad ting go happen.
- Na fear make you dey run so o. — (You are running because you are afraid.)
- Only sey fear no dey gree me tell person. — (deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)
- Allen no tell her family about di attack because of fear. — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
- Joseph comot fear for mind go meet Pilate. — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear, terror
Verb
- Make person dey reason sey bad ting go happen.
- No dey fear. If e open eye for you open eye for am. — (Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)
- No fear. Noting go happen. Laslas, dat day go come. — (Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)
- Make person dey reason sey person go do am bad ting.
- I no dey fear you. — (I am not scared of you.)
- Na im make dem dey fear us. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are scared of us.)
Related forms
Translations
- English: fear