Difference between revisions of "fear"

 
(10 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
<sm2>Pcm-ng-fear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fear.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-fear.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 14
 
* Frequency rank in NSC treebank: 582
 
* Frequency in raw corpus: 1170
 
* Frequency rank in raw corpus: 317
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
When person tink sey someting bad go happen.
+
* Di way wey person dey reason dey bad ting go happen.
:* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''fear''' make you dey run so o.|(You are running because you are afraid.)}}
:* {{ux|dv| Only say '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)}}
+
:* {{ux|dv| Only sey '''fear''' no dey gree me tell person. |(deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)}}
:* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear''' |(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}}
+
:* {{ux|dv| Allen no tell her family about di attack because of '''fear'''.|(bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)}}
 +
:* {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
* [[fearfear]]
 
* [[fearfear]]
Line 27: Line 20:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fear, terror''
 
* English: ''fear, terror''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person dey tink say  bad ting go happen for [[mind]].
+
#Make person dey reason sey bad ting go happen.
:* {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|( NSC_2020, I am not scared of you.)}}
+
#:* {{ux|dv|No dey '''fear'''. If e open eye for you open eye for am.|(Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)}}
:* {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)}}
+
#:* {{ux|dv|No '''fear'''. Noting go happen. Laslas, dat day go come. |(Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)}}
:* {{ux|dv| Joseph comot '''fear''' for mind go meet Pilate. |(jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )}}
+
#Make person dey reason sey person go do am bad ting.
====Derived forms====
+
#:* {{ux|dv|I no dey '''fear''' you.|(I am not scared of you.)}}
 +
:* {{ux|dv| Na im make dem dey '''fear''' us. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are scared of us.)}}
 +
====Related forms====
 
*[[fearfear]]
 
*[[fearfear]]
====Antonyms====
 
* [[mind]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fear''
 
* English: ''fear''

Latest revision as of 12:05, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fjɛ̂

Play Play

Noun

  • Di way wey person dey reason dey bad ting go happen.
  • Na fear make you dey run so o.  — (You are running because you are afraid.)
  • Only sey fear no dey gree me tell person.  — (deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)
  • Allen no tell her family about di attack because of fear.  — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
  • Joseph comot fear for mind go meet Pilate.  — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear, terror

Verb

  1. Make person dey reason sey bad ting go happen.
    • No dey fear. If e open eye for you open eye for am.  — (Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)
    • No fear. Noting go happen. Laslas, dat day go come.  — (Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)
  2. Make person dey reason sey person go do am bad ting.
    • I no dey fear you.  — (I am not scared of you.)
  • Na im make dem dey fear us.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are scared of us.)

Related forms

Translations

  • English: fear