fear

Revision as of 15:33, 4 February 2021 by 154.66.32.13 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fjɛ̂

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 14
  • Frequency rank in NSC treebank: 582
  • Frequency in raw corpus: 1170
  • Frequency rank in raw corpus: 317


Noun

When person tink sey someting bad go happen.

  • Na fear make you dey run so o.  — (Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)
  • Only say fear no dey gree me tell person.  — (deuber__5720, I could not tell you because I was scared.)
  • Allen no tell her family about di attack because of fear  — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear, terror

Verb

Make person dey tink bad ting for mind.

  • I no dey fear you.  — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
  • Na im make dem dey fear us.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)
  • Joseph comot fear for mind go meet Pilate.  — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: fear