fear
Naija
Etymology
From English: fear
Pronunciation
- fjɛ̂
Noun
- When person tink sey someting bad go happen.
- Na fear make you dey run so o. — (Egbokhare_2020, You are running because you are afraid.)
- Only sey fear no dey gree me tell person. — (deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)
- Allen no tell her family about di attack because of fear — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear, terror
Verb
Make person dey tink say bad ting go happen for mind.
- I no dey fear you. — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
- Na im make dem dey fear us. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are afraid of us.)
- Joseph comot fear for mind go meet Pilate. — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear