fear
Naija
Etymology
From English: fear
Pronunciation
- fjɛ̂
Noun
- Di way wey person dey reason dey bad ting go happen.
- Na fear make you dey run so o. — (You are running because you are afraid.)
- Only sey fear no dey gree me tell person. — (deuber__5720, Just that I couldn't speak out because I was afraid.)
- Allen no tell her family about di attack because of fear. — (bbc__14170, Allen did could not tell her family about the attack because she was petrified.)
- Joseph comot fear for mind go meet Pilate. — (jw__17529, Joseph conquered his fears and met with Pilate. )
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: fear, terror
Verb
- Make person dey reason sey bad ting go happen.
- No dey fear. If e open eye for you open eye for am. — (NSC_2022, Don’t be afraid. If He/She is aggressive to you, get aggresive right back to him/her.)
- No fear. Noting go happen. Laslas, dat day go come. — (NSC_2022, Don’t be afraid. Nothing will happen. Eventually, that day will come.)
- Make person dey reason sey person go do am bad ting.
- I no dey fear you. — ( NSC_2020, I am not scared of you.)
- Na im make dem dey fear us. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__119, That is why they are scared of us.)
Related forms
Translations
- English: fear