Difference between revisions of "fearfear"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Di way person too dey reason sey bad ting go happen.
 
* Di way person too dey reason sey bad ting go happen.
:* {{ux|dv|  '''Fearfear''' go kill you.|( NSC_2021, You will die of apprehension.)}}
+
:* {{ux|dv|  '''Fearfear''' go kill you.|(You will die of apprehension.)}}
:* {{ux|dv|'''Fearfear''' too dey worry dat man.|( NSC_2021, The man is frightened.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Fearfear''' too dey worry dat man.|(The man is frightened.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[fear]]
 
* [[fear]]
Line 20: Line 20:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
Person wey no get [[mind]].
 
Person wey no get [[mind]].
:* {{ux|dv|You be '''fearfear'''.|( Egbokhare_2020, You are timid.}}
+
:* {{ux|dv|You be '''fearfear'''.|(You are timid.}})
:* {{ux|dv| Lanre na '''fearfear''' e no fit kill snake.|( NSC_2021, Lanre is fearful and he can not kill a snake.)}}
+
:* {{ux|dv| Lanre na '''fearfear''' e no fit kill snake.|(Lanre is fearful and he can not kill a snake.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
* [[fear]]
 
* [[fear]]

Latest revision as of 13:57, 30 May 2023

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fìɛ̀fíɛ́

Play Play

Noun

  • Di way person too dey reason sey bad ting go happen.
  • Fearfear go kill you.  — (You will die of apprehension.)
  • Fearfear too dey worry dat man.  — (The man is frightened.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: apprehension, fright

Adjective

Person wey no get mind.

  • You be fearfear.  — (You are timid.)
  • Lanre na fearfear e no fit kill snake.  — (Lanre is fearful and he can not kill a snake.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: timid, fearful