fearfear
Naija
Etymology
From English: fear
Pronunciation
- fìɛ̀fíɛ́
Noun
- Di way person too dey reason sey bad ting go happen.
- Fearfear go kill you. — ( NSC_2021, You will die of apprehension.)
- Fearfear too dey worry dat man. — ( NSC_2021, The man is frightened.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: apprehension, fright
Adjective
Person wey no get mind.
- You be fearfear. — ( Egbokhare_2020, You are timid.
- Lanre na fearfear e no fit kill snake. — ( NSC_2021, Lanre is fearful and he can not kill a snake.)
Derived forms
Antonyms
Translations
- English: timid, fearful