fearfear

Naija

Etymology

From English: fear

Pronunciation

  • fìɛ̀fíɛ́

Play Play

Noun

  • Person wey no get mind
  • Fearfear go kill you.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, You will die of apprehension.)
  • Fearfear too dey worry dat man.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, The man is frightened.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: apprehension, fright

Adjective

Sey person wey no get mind

  • You be fearfear.  — ( Egbokhare_2020, You are timid.
  • Lanre na fearfear e no fit kill snake.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, Lanre is fearful and he can not kill a snake.)

Derived forms

Antonyms

Translations

  • English: timid, fearful