Difference between revisions of "figo"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Unknown''
+
From: ''Unknown (e fit be from name of one person wey dey play ball wey de dey call Figo''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* fígò
 
* fígò

Revision as of 14:26, 11 July 2022

Naija

Etymology

From: Unknown (e fit be from name of one person wey dey play ball wey de dey call Figo

Pronunciation

  • fígò

Play Play

Noun

  • Five hundred naira.
  • I dey H o, you fit give me figo?  — (Egbokhare_2020, I am hungry, can I get five hundred naira from you?)
  • Oga abeg I fit see figo for your hand? Make I buy pear join dis corn.  — (NSC_2021, Bro, please can you give me five hundred Naira? I want to buy pear for this corn.)

Synonyms

Translations

  • English: five hundred naira