figo

Revision as of 16:58, 15 October 2021 by 160.152.116.16 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • fígò

Play Play

Noun

  • Five hundred naira.
  • I dey H o, you fit give me figo?  — (Egbokhare_2020, I am hungry, can I get five hundred naira from you?)
  • Oga abeg I fit see figo for your hand? Make I buy pear join dis corn.  — (NSC_2021, Bro, please can you give me five hundred Naira? I want to buy pear for this corn.)

Synonyms

Translations

  • English: five hundred naira