find

Revision as of 16:33, 29 January 2021 by 154.66.36.27 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English find

Pronunciation

  • fînd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 56
  • Frequency rank in NSC treebank: 222
  • Frequency in raw corpus: 2254
  • Frequency rank in raw corpus: 176

Verb

  • Na make person look for someting or person.
  • De woman must sha find one ting take hold hand.  — (NSC_Legbeti_2021. She must find some fault regardless of your effort.)
  • Go find motor.  — (deuber__3590. Find a cab.)
  • Find better friends,  — (jw__10659. Make friends with good people.)
  • How dem take dey find deir own?  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__37. How dem dey find their own?)
  • So dem go dey dere dey find plan.  — (WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)
  • Na you I been dey find upandown.  — (NSC_Legbeti_2021. I have been going about looking for you.)
  • We go siddon and try and find solution.  — (bbc__5343. We will resolve it round a table.)
    • Na to supply someting wey no dey
  • Oga find your boys chop money, we dey hungry.  — (NSC_Legbeti_2021. Find your boys some money for food boss.)
  • find de police small coins make we for fit leave here quick.  — (NSC_Legbeti_2021. Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)

Antonyms

Translations

  • English: search