find
Naija
Etymology
From: English find
Pronunciation
- fînd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 56
- Frequency rank in NSC treebank: 222
- Frequency in raw corpus: 2254
- Frequency rank in raw corpus: 176
Verb
- Na make person look for someting or person.
- De woman must sha find one ting take hold hand. — (NSC_Legbeti_2021. She must find some fault regardless of your effort.)
- Go find motor. — (deuber__3590. Find a cab.)
- Find better friends, — (jw__10659. Make friends with good people.)
- How dem take dey find deir own? — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__37. How dem dey find their own?)
- So dem go dey dere dey find plan. — (WAZA_03_Obi-Lifestory_MG__65. So they will be there, looking for plans.)
- Na you I been dey find upandown. — (NSC_Legbeti_2021. I have been going about looking for you.)
- We go siddon and try and find solution. — (bbc__5343. We will resolve it round a table.)
- Na to supply someting wey no dey
- Oga find your boys chop money, we dey hungry. — (NSC_Legbeti_2021. Find your boys some money for food boss.)
- find de police small coins make we for fit leave here quick. — (NSC_Legbeti_2021. Bribe the police so that we are not kept unnecessarily.)
Antonyms
Translations
- English: search