Difference between revisions of "fine"
(→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-fine.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fine.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-fine.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-fine.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 12:15, 25 May 2021
Naija
Etymology
From: English fine
Pronunciation
- fáìn
Noun
- Na money wey person dey pay as punishment
- Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars. — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
- De new bridge dem make fine well well. — (NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)
Adjective
- Na make someting beautiful or enter eye.
- Di babe too fine. — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
- Help tel dem for work say I don dey fine now. — (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.)
- And guy dey also find babe wey fine. — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)
Adverb
- Na when de way someting be as person expect or no expect.
- De new fan I buy work dey fine. — (NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)
- Dis new keke work no just dey fine at all. — (NSC_Legbeti_2021. The new tricycle performance is not impressive.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beautiful, handsome, pretty