Difference between revisions of "fine"

Line 30: Line 30:
 
:* {{ux|dv|De new fan I buy work dey '''fine'''. |(NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)}}
 
:* {{ux|dv|De new fan I buy work dey '''fine'''. |(NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis new [[keke]] work no just dey '''fine''' at all. |(NSC_Legbeti_2021. The new tricycle performance is not impressive.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis new [[keke]] work no just dey '''fine''' at all. |(NSC_Legbeti_2021. The new tricycle performance is not impressive.)}}
:* {{ux|dv|Scientists don test di vaccine with rat and e work '''fine''' '''fine'''. |(bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)}}
+
====Related forms====
 
+
[[fine fine]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[set]]
 
* [[set]]

Revision as of 10:32, 1 February 2021

Naija

Etymology

From: English fine

Pronunciation

  • fáìn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 27
  • Frequency rank in NSC treebank: 373
  • Frequency in raw corpus: 762
  • Frequency rank in raw corpus: 455

Noun

  • Na money wey person dey pay as punishment
  • Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars.  — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
  • De new bridge dem make fine well well.  — (NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)

Adjective

  • Na make someting beautiful or enter eye.
  • Di babe too fine.  — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
  • Help tel dem for work say I don dey fine now.  — (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.)
  • And guy dey also find babe wey fine.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)

Adverb

  • Na when de way someting be as person expect or no expect.
  • De new fan I buy work dey fine.  — (NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)
  • Dis new keke work no just dey fine at all.  — (NSC_Legbeti_2021. The new tricycle performance is not impressive.)

Related forms

fine fine

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: beautiful, handsome, pretty