fine
Naija
Etymology
From: English fine
Pronunciation
- fáìn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 27
- Frequency rank in NSC treebank: 373
- Frequency in raw corpus: 762
- Frequency rank in raw corpus: 455
Noun
- Na money wey person dey pay as punishment
- Goment later reduce di fine to 1.7billion dollars. — (bbc__54496. The government reduced the fine to 1.7billion dollars later.)
- De new bridge dem make fine well well. — (NSC_Legbeti_2021. The newly constructed bridge is quite fine.)
Adjective
- Na make someting dey beautiful or enter eye.
- Di babe too fine. — (Egbokhare_2020. The babe is beautiful.)
- Help tel dem for work say I don dey fine now. (NSC_Legbeti_2021. Kindly inform them at the office that I am OK now.) — {{{3}}}
- And guy dey also find babe wey fine, — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__143, And a guy is also looking for a girl that is fine.)}
Adverb
- Na when de way someting be as person expect or no expect.
- De new fan I buy work dey fine. — (NSC_Legbeti_2021. The new fan works just fine.)
- Dis new keke work no just dey fine at all. — (NSC_Legbeti_2021. The new tricycle performance is not impressive.)
- Scientists don test di vaccine with rat and e work fine fine. — (bbc__87219. The Scientists tested the vaccine on the rat and it was effective.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beautiful, handsome, pretty