Difference between revisions of "food"

Line 24: Line 24:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[lem]], [[chow]]
 
* [[lem]], [[chow]]
 +
 +
====Antonyms====
 +
* [[drink]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''food''
 
* English: ''food''

Revision as of 15:52, 5 September 2021

Naija

Etymology

From: English food

Pronunciation

  • fûd

Play Play

Noun

  • Somneting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body.
  • Di kind food I need now na correct pounded yam.  — (NSC_Legbeti_2021, The type of food I need now is pounded yam.)
  • Na we know di taste of food.  — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
  • You fit do anyting for food.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
  • Wetin person dey put for body make e take dey alright.
  • Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients.  — (NSC_Legbeti_2021, Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)
  • If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick.  — (Egbokhare_2020, If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)

Related Form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: food