Difference between revisions of "food"

 
(10 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* fud
+
* fûd
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-food.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-food.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-food.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-food.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 110
 
* Frequency rank in NSC treebank: 129
 
* Frequency in raw corpus: 1192
 
* Frequency rank in raw corpus: 311
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na wetin dem dey chop to stop hunger.
+
#Somting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body.
:* {{ux|dv|De kind '''food''' I need now na correct pounded yam. |(NSC_Legbeti_2021. The type of food I need now is pounded yam.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di kind '''food''' I need now na correct pounded yam. |(The type of food I need now is pounded yam.)}}
:* {{ux|dv|Na we know di taste of '''food'''. |(KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na we know di taste of '''food'''. |(KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)}}
:* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}}
+
#:* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}}
* Na wetin person dey feed im body to fit dey well.
+
# Wetin person dey put for body make e take dey alright.
:* {{ux|dv|Sickness bad o. medicine now don be '''food''' for diabetic patients. |(NSC_Legbeti_2021. Sickness is terrible medicine is now food for diabetic patients.)}}
+
#:* {{ux|dv|Sickness bad o. medicine now don be '''food''' for diabetic patients.|(Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)}}
:* {{ux|dv|If you no eat well, medicine go become your permanent '''food''' if you go fall sick.|( If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)}}
+
#:* {{ux|dv|If you no eat well, medicine go become your permanent '''food''' if you go fall sick.|(If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)}}
  
 
====Related Form====
 
====Related Form====
* [[night food}}
+
* [[night food]], [[afternoon food]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[lem]], [[chow]]
 
* [[lem]], [[chow]]
 +
 +
====Antonyms====
 +
* [[drink]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''food''
 
* English: ''food''

Latest revision as of 12:58, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English food

Pronunciation

  • fûd

Play Play

Noun

  1. Somting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body.
    • Di kind food I need now na correct pounded yam.  — (The type of food I need now is pounded yam.)
    • Na we know di taste of food.  — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
    • You fit do anyting for food.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
  2. Wetin person dey put for body make e take dey alright.
    • Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients.  — (Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)
    • If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick.  — (If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)

Related Form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: food