Difference between revisions of "food"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Somting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body. | |
− | :* {{ux|dv|Di kind '''food''' I need now na correct pounded yam. |( | + | #:* {{ux|dv|Di kind '''food''' I need now na correct pounded yam. |(The type of food I need now is pounded yam.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na we know di taste of '''food'''. |(KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)}} | + | #:* {{ux|dv|Na we know di taste of '''food'''. |(KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)}} |
− | :* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}} | + | #:* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}} |
− | + | # Wetin person dey put for body make e take dey alright. | |
− | :* {{ux|dv|Sickness bad o. medicine now don be '''food''' for diabetic patients.|( | + | #:* {{ux|dv|Sickness bad o. medicine now don be '''food''' for diabetic patients.|(Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)}} |
− | :* {{ux|dv|If you no eat well, medicine go become your permanent '''food''' if you go fall sick.|( | + | #:* {{ux|dv|If you no eat well, medicine go become your permanent '''food''' if you go fall sick.|(If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)}} |
====Related Form==== | ====Related Form==== |
Latest revision as of 12:58, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English food
Pronunciation
- fûd
Noun
- Somting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body.
- Di kind food I need now na correct pounded yam. — (The type of food I need now is pounded yam.)
- Na we know di taste of food. — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
- You fit do anyting for food. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
- Wetin person dey put for body make e take dey alright.
- Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients. — (Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)
- If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick. — (If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)
Related Form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: food