Difference between revisions of "food"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Somneting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|Di kind '''food''' I need now na correct pounded yam. |(NSC_Legbeti_2021, The type of food I need now is pounded yam.)}} |
:* {{ux|dv|Na we know di taste of '''food'''. |(KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)}} | :* {{ux|dv|Na we know di taste of '''food'''. |(KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)}} | ||
:* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}} | :* {{ux|dv|You fit do anyting for '''food'''. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)}} |
Revision as of 18:45, 13 August 2021
Naija
Etymology
From: English food
Pronunciation
- fûd
Noun
- Somneting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body.
- Di kind food I need now na correct pounded yam. — (NSC_Legbeti_2021, The type of food I need now is pounded yam.)
- Na we know di taste of food. — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
- You fit do anyting for food. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
- Wetin person dey put for body make e take dey alright.
- Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients. — (NSC_Legbeti_2021, Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)
- If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick. — (Egbokhare_2020, If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)
Related Form
Synonyms
Translations
- English: food