Difference between revisions of "forward"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== church mind ===Etymology=== From: English ''church'' and ''mind'' ===Pronunciation=== ʧɔ́ʧ mȃɪnd <sm2>Pcm-ng-choch maind.f.ogg</sm2...")
 
 
(24 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
[[church mind]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''church'' and ''mind''
+
From: English ''forward''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
ʧɔ́ʧ mȃɪnd
+
*fɔ́wɔ̀d
<sm2>Pcm-ng-choch maind.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-forward.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-choch maind.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-forward.m.ogg</sm2>
  
===Usage===
+
===Verb===
Go look [[church mind]].
+
#Sey person or someting dey like dey show e self.
 +
#:*{{ux|dx|Di guy dey '''forward''' sha. Na only im get money?|(That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)}}
 +
#:*{{ux|dx|E no good make person dey '''forward''', wallahi.|(Showing-off is bad business.)}}
 +
# Make person send something for online go give anoder person.
 +
#:*{{ux|dx| You don '''forward''' di money give am?|(Have you sent the money to him/her?)}}
 +
#:*{{ux|dx|Dat text eh, '''forward''' am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.|(That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)}}
 +
====Synonyms====
 +
[[front]], [[assume]], [[send]]
 +
====Translation====
 +
*English: ''to act with impetuosity, send''

Latest revision as of 13:24, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English forward

Pronunciation

  • fɔ́wɔ̀d

Play Play

Verb

  1. Sey person or someting dey like dey show e self.
    • Di guy dey forward sha. Na only im get money?  — (That guy shows-off a lot. Is he the only rich person?)
    • E no good make person dey forward, wallahi.  — (Showing-off is bad business.)
  2. Make person send something for online go give anoder person.
    • You don forward di money give am?  — (Have you sent the money to him/her?)
    • Dat text eh, forward am go give im wife. Make she see di yeye ting wey husband wey she carry for head dey do.  — (That text message, send it to her husband so that she can see what her beloved husband does.)

Synonyms

front, assume, send

Translation

  • English: to act with impetuosity, send