Difference between revisions of "front"

Line 41: Line 41:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
# wetin never happen  
+
Wetin never happen  
#* {{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
+
:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
[[ before ]], [[pass]]
 
[[ before ]], [[pass]]

Revision as of 15:59, 7 December 2020

Naija

Etymology

From: English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 519
  • Frequency in raw corpus: 615
  • Frequency rank in raw corpus: 557

Noun

  1. Position wey no dey back.
    • Okay sit for front.  — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
  2. Where someting from start
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Woman breast
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)

Antonyms

back, backyard,

Translations

English: front

Intransitive Verb

  1. Make person dey show imsef.
    • Why you too dey front?  — (NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward?)
  2. Make person dey back person.
    • Who dey front for di guy?  — (NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)

Synonyms

forward, back

Translations

English: forward

Adverb

Wetin never happen

  • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)

Antonyms

before , pass

Translations

English: future