Difference between revisions of "fuck"

Line 15: Line 15:
 
#:* {{ux|dv|E don '''fuck''' di babe. |(NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)}}
 
#:* {{ux|dv|E don '''fuck''' di babe. |(NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di babe no gree '''fuck''' di guy.  |(NSC_Ajede_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di babe no gree '''fuck''' di guy.  |(NSC_Ajede_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)}}
# Sey two or more people follow each oder make love
 
#:* {{ux|dv|Nowadays, to see man wey dey '''fuck''' man and woman dey '''fuck''' woman no be new ting. |(NSC_Legbeti_2021, In today's world, some persons are Gays and Lesbians.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey '''fuck'''. |(NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)}}
 
#:* {{ux|dv|For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey '''fuck'''. |(NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)}}
# Sey someting pain person
+
===Related Forms===
#:* {{ux|dv|'''fuck'''! Emeka, e no suppose be you wey go do me dis kain ting at all. |(NSC_Legbeti_2021, Damn! Emeka, it shouldn't be you who will do this painful thing to me)}}.
+
* [[fuck up]]
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[yansh]], [[nack]], [[bash]]
+
* [[yansh]], [[nack]],
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''To have sex''
 
* English: ''To have sex''
 +
 +
 +
===Interjection===
 +
* Word wey person dey use dey talk sey someting touch am
 +
:* {{ux|dv| Fuck! Why you slap me ? |(NSC_2021, Fuck! Why did you slap me?)}}
 +
 +
====Translation====
 +
* English: ''fuck''

Revision as of 17:31, 7 September 2021

Naija

Alternative Form

  • fuk

Etymology

  • From: English fuck

Pronunciation

  • fɔ́k

Play Play

Verb

  1. Sey person put prick for inside girl toto.
    • E don fuck di babe.  — (NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)
    • Di babe no gree fuck di guy.  — (NSC_Ajede_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)
    • For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey fuck.  — (NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: To have sex


Interjection

  • Word wey person dey use dey talk sey someting touch am
  • Fuck! Why you slap me ?  — (NSC_2021, Fuck! Why did you slap me?)

Translation

  • English: fuck