Difference between revisions of "fuck"

Line 29: Line 29:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Word wey person dey use dey talk sey someting touch am
 
* Word wey person dey use dey talk sey someting touch am
:* {{ux|dv| Fuck! Why you slap me ? |(NSC_2021, Fuck! Why did you slap me?)}}
+
:* {{ux|dv| '''Fuck'''! Why you slap me ? |(NSC_2021, Fuck! Why did you slap me?)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''fuck''
 
* English: ''fuck''

Revision as of 17:33, 7 September 2021

Naija

Alternative Form

  • fuk

Etymology

  • From: English fuck

Pronunciation

  • fɔ́k

Play Play

Verb

  • Sey person put prick for inside girl toto.
  • E don fuck di babe.  — (NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)
  • Di babe no gree fuck di guy.  — (NSC_Ajede_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)
  • For inside di blue film, na two men with five girls dey di bed dey fuck.  — (NSC_Legbeti_2021, In the porn, two men slept with five girls.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: To have sex


Interjection

  • Word wey person dey use dey talk sey someting touch am
  • Fuck! Why you slap me ?  — (NSC_2021, Fuck! Why did you slap me?)

Translation

  • English: fuck