fuck

Revision as of 05:37, 16 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English fuck

Pronunciation

  • fɔ́k

Play Play

Verb

  • Make prick enter toto.
  • E don fuck di babe.  — (NSC_Ajede_2020, He has had sex with the girl.)
  • Di babe no gree fuck di guy.  — (NSC_2020, The girl didn't agree to have sex with the guy.)


Related Forms

Synonym

Translation

  • English: To have sex


Interjection

  • Word wey person dey use dey talk sey someting touch am.
  • Fuck! Why you slap me?  — (NSC_2021, Fuck! Why did you slap me?)

Translation

  • English: fuck