Difference between revisions of "gada"

Line 30: Line 30:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
gada: no definition, gather -- Definition in Naija?
+
#Make someting or people come plenty for one place.
 +
#:*{{ux|dv|After two hours wey I comot, people '''gada''' dey discuss wetin happen. |(bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Deje, wey be vulcaniser say wetin him see na police pipo '''gada''' one man, di next tin na gunshot we hear. |(bbc__28059, Deje, the vulcaniser said he witnessed the police surround a certain man and then heard report from their guns.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Sotay I con enter, I con '''gada''' money enter school. |(IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)}}
 +
#:*{{ux|dv|He say, di state don begin dey '''gada''' all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money. |(ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)}}
 +
#Make people join hand do someting.
  
# - (frequency:10)
+
#:*{{ux|dv|Na community and rescue pipo '''gada''' to free di pickin. |(bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)}}
#: {{ux|dv|After two hours wey I comot, people '''gada''' dey discuss wetin happen; |(bbc__13226, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For yi, e for good say make dis group di '''gada''' informate weh deh go fit use'am afta if deh get opportunity. |(bbc__52566, __no translation__)}}
 
 
 
# - (frequency:21)
 
#: {{ux|dv|It just mean sey e dey '''gada'''. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__82, It just means that they are gathering.)}}
 
#: {{ux|dv|Na community and rescue pipo '''gada''' to free di pickin. |(bbc__70280, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|You nid to '''gada''' experience 4. Experience |(bbc__101825, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De last or fail to '''gada''' at least 33 votes. |(ja102__890, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Sotay I con enter, I con '''gada''' money enter school. |(IBA_12_Pop-Corn_M__11, Such that I then entered... I then gathered money to enter school.)}}
 
#: {{ux|dv|Deje, wey be vulcaniser say wetin him see na police pipo '''gada''' one man, di next tin na gunshot we hear. |(bbc__28059, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|YouGov, wey '''gada''' 1,254 US adults, no explore why millennials dey feel so lonely. |(bbc__101889, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As Chimanmanda tok dis tin, both those wey '''gada''' and odas wey dey far from di table begin tweet on top weda di statement na true or lie. |(bbc__16492, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|PDP Convention: Bole, Shaku-Shaku as pipo '''gada''' for Port Harcourt |(bbc__79936, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PDP protest for Abuja turn gbege for police teargas PDP Convention: Bole, Shaku-Shaku as pipo '''gada''' for Port Harcourt |(bbc__79990, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dis go make sugar go '''gada''' inside our blood. |(bbc__39872, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For different, different place, go come '''gada''' for dat market. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__40, From different places, they would gather in that market.)}}
 
# aux-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Who dey '''gada''' una information? |(bbc__100166, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|He say, di state don begin dey '''gada''' all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money, to se |(ja102__2045, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|And na so plenti reaction '''gada''' di mata as pipo dey use hash tag #NotTooYoungToRun for social media to tok about di mata. |(bbc__14805, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Last year, dem generate sale of $232.8bn and dis don help Mr Bezos and im family '''gada''' plenti money of $131bn, according to Forbes magazine. |(bbc__14638, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Pipo go also see all di apps wey dem use for Facebook and di informate wey di apps '''gada'''. |(bbc__81570, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di company come use di informate on wetin pipo like, who dem dey follow tok or wetin dem post to show political campaign adverts for dia social media feed based on di informate wey dem '''gada'''. |(bbc__33687, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Pipo go also see all di apps wey dem bin use for Facebook and which kain informate di apps '''gada'''. |(bbc__81569, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But since di time wey Jammeh don comot for goment, we don interview 30 former officials, 11 of dem get direct connect wit di mata and from wetin we '''gada''', we dey sure say no be criminals kill di migrants, na di Jungelers wey dey follow Jammeh order.'' |(bbc__23438, __no translation__)}}
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* attract 0.65 66, tiff 0.65 182, scata 0.65 196, contribute 0.64 266, block 0.62 497, raise 0.62 368, employ 0.61 144, share 0.61 642, seize 0.59 238
+
* [[collect]], [[kolabo]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* attract 0.65 66, tiff 0.65 182, scata 0.65 196, contribute 0.64 266, block 0.62 497, raise 0.62 368, employ 0.61 144, share 0.61 642, seize 0.59 238
+
* [[scata]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, gather
+
* English: ''gather, save, surround, collaborate''

Revision as of 19:25, 27 January 2021

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English gather

Pronunciation

  • gádà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2783
  • Frequency in raw corpus: 330
  • Frequency rank in raw corpus: 916

Adjective

  1. Na sey person get money or hold e side.
    • Obobs, di man gada o.  — Egbokhare_2021, Wow, the man is very wealthy!
  2. Na sey woman get correct body wey e be sey she get body surplus.
    • Di babe too gada o.  — Egbokhare_2021, The lady is quite voluptuous!

Synonyms


Translations

  • English: to be wealthy, curvaceous

Verb

  1. Make someting or people come plenty for one place.
    • After two hours wey I comot, people gada dey discuss wetin happen.  — (bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)
    • Deje, wey be vulcaniser say wetin him see na police pipo gada one man, di next tin na gunshot we hear.  — (bbc__28059, Deje, the vulcaniser said he witnessed the police surround a certain man and then heard report from their guns.)
    • Sotay I con enter, I con gada money enter school.  — (IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)
    • He say, di state don begin dey gada all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money.  — (ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)
  2. Make people join hand do someting.
    • Na community and rescue pipo gada to free di pickin.  — (bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: gather, save, surround, collaborate