gada

Revision as of 19:25, 27 January 2021 by 154.66.41.241 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English gather

Pronunciation

  • gádà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2783
  • Frequency in raw corpus: 330
  • Frequency rank in raw corpus: 916

Adjective

  1. Na sey person get money or hold e side.
    • Obobs, di man gada o.  — Egbokhare_2021, Wow, the man is very wealthy!
  2. Na sey woman get correct body wey e be sey she get body surplus.
    • Di babe too gada o.  — Egbokhare_2021, The lady is quite voluptuous!

Synonyms


Translations

  • English: to be wealthy, curvaceous

Verb

  1. Make someting or people come plenty for one place.
    • After two hours wey I comot, people gada dey discuss wetin happen.  — (bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)
    • Deje, wey be vulcaniser say wetin him see na police pipo gada one man, di next tin na gunshot we hear.  — (bbc__28059, Deje, the vulcaniser said he witnessed the police surround a certain man and then heard report from their guns.)
    • Sotay I con enter, I con gada money enter school.  — (IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)
    • He say, di state don begin dey gada all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money.  — (ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)
  2. Make people join hand do someting.
    • Na community and rescue pipo gada to free di pickin.  — (bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: gather, save, surround, collaborate