gag

Naija

Alternative Form

gaj

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

gâd͡ʒ Play Play

Noun

  • Better better cloth wey person get.
    • If you go Kene side, you go see all di gag wey e keep for house. E be like e wan turn im house to boutique.  —  (If you go to Kene's house, you'll see all the clothes he has. It seems he wants to turn his house to a boutique.)
    • Where you dey see all dis gag buy sef? Be like you get links for jand o.  —  (Where do you buy these clothes from? It seems you have connections abroad.)

Related Forms

gaging

Translation

English: cloth

Verb

  • Make person wear better cloth.
    • If you want come di party, gag well come o, no go do smesme  — (If you want to come to the party, dress well, be smart.)
    • You no see how dose slay queens dem dey gag? You tink sey na kobo kobo dress de dey wear?  — (Can't you see how those slay queens dress? Do you think they wear cheap clothes?)

Synonym

kak

Translation

English: dress