Difference between revisions of "gag"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
* Make person wear better cloth. | * Make person wear better cloth. | ||
** {{ux|dv| If you want come di party, '''gag''' well come o, no go do [[smesme]] |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If you want to come to the party, dress well, be smart.)}} | ** {{ux|dv| If you want come di party, '''gag''' well come o, no go do [[smesme]] |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If you want to come to the party, dress well, be smart.)}} | ||
− | ** {{ux|dv| You no see how dose slay queens dem dey '''gag'''? You tink sey na [[kobo kobo]] dress de dey wear?|( | + | ** {{ux|dv| You no see how dose slay queens dem dey '''gag'''? You tink sey na [[kobo kobo]] dress de dey wear?|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Can't you see how those slay queens dress? Do you think they wear cheap clothes?)}} |
+ | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[kak]] | [[kak]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''dress'' | English: ''dress'' |
Revision as of 19:40, 13 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
Noun
- Better better cloth wey person get.
- If you go Kene side, you go see all di gag wey e keep for house. E be like e wan turn im house to boutique. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you go to Kene's house, you'll see all the clothes he has. It seems he wants to turn his house to a boutique.)
- Where you dey see all dis gag buy sef? Be like you get links for jand o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Where do you buy these clothes from? It seems you have connections abroad.)
Related Forms
Translation
English: cloth
Verb
Intransitive
- Make person wear better cloth.
- If you want come di party, gag well come o, no go do smesme — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you want to come to the party, dress well, be smart.)
- You no see how dose slay queens dem dey gag? You tink sey na kobo kobo dress de dey wear? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Can't you see how those slay queens dress? Do you think they wear cheap clothes?)
Synonym
Translation
English: dress