gag
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
Noun
- Better better cloth wey person get.
- If you go Kene side, you go see all di gag wey e keep for house. E be like e wan turn im house to boutique. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you go to Kene's house, you'll see all the clothes he has. It seems he wants to turn his house to a boutique.)
- Where you dey see all dis gag buy sef? Be like you get links for jand o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Where do you buy these clothes from? It seems you have connections abroad.)
Related Forms
Translation
English: cloth
Verb
Intransitive
- Make person wear better cloth.
- If you want come di party, gag well come o, no go do smesme — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you want to come to the party, dress well, be smart.)
- You no see how dose slay queens dem dey gag? You tink sey na kobo kobo dress de dey wear? — (NSC_Onwuegbuzia-2020, Can't you see how those slay queens dress? Do you think they wear cheap clothes?)
Synonym
Translation
English: dress