Difference between revisions of "ganja"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
* gándʒà | * gándʒà | ||
<sm2>Pcm-ng-ganja.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-ganja.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-ganja.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-ganja.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | :*{{ux|dv|Some people just tink for deir mind say all | + | *One kind vegetable wey de dey smoke. |
− | :*{{ux|dv|Fela na my guy anyday, | + | :*{{ux|dv|Some people just tink for deir mind say all di boys for Ajegunle dey smoke '''ganja'''.|(Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp.)}} |
+ | :*{{ux|dv|Fela na my guy anyday, di guy no send anybody, e dey smoke im '''ganja''' for stage live!|(I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 19: | Line 17: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''indian hemp, marijuana'' | + | * English: ''indian hemp'', ''marijuana'' |
Latest revision as of 14:07, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: Hindi gañjā meaning powerful preparation from cannabis sativa
Pronunciation
- gándʒà
Noun
- One kind vegetable wey de dey smoke.
- Some people just tink for deir mind say all di boys for Ajegunle dey smoke ganja. — (Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp.)
- Fela na my guy anyday, di guy no send anybody, e dey smoke im ganja for stage live! — (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage.)
Synonyms
- weed, igbo, grass, indian hemp, gbana
Translations
- English: indian hemp, marijuana